Log in Sign up

Text Posts

AIAGBATOR Aug 1

Hmmmm... So, na so 200k go enter pocket

Shenko Jul 30

Can I see wife here??

Fidelis Ozuawala Jul 30

Wetin dem say Churchill do again?

OnlineBanters Jul 29

Those people that wanted to sue VeryDarkMan because of NGO Money, How far?

OnlineBanters Jul 29

So Una say Jarvis no really like Peller Like that? Say the marriage na content?

OnlineBanters Jul 29

As a Woman you fit marry man wey dey lie down for ground, dey roll for ground, all in the name of saluting his senior colleagues and big men?

OnlineBanters Jul 29

Abi GehGeh rush go marry so he go be say he first peller Marry?

OnlineBanters Jul 29

Wetin dem say happen to Gehgeh? He later Marry abi na Skit